album cover

Old Taker

73Music2026
album cover
Old Taker è stato pubblicato il 28 settembre 2026 da Mascara Vibez come parte dell'album RISE & GRIND
Data di uscita28 settembre 2026
EtichettaMascara Vibez
LinguaEnglish
BPM109
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Ọmọ Olórun kọrin
Ọmọlọ'run kan ba
Àwọn áńgẹ'lì gbérin
(Amo nkan poo ta o mo)
Oga Kleff, Mr. Producer
Oremi old taker
He dey try to retake am
He try to do many things he beg God he beg Satan
He don take many risk oo
He don do many things oo
But person wey no get money how he still get hater o
This life no too balance o
But kashishe kajoolaa
If I show you good side
Ore no dey show me pattern
I dey try to call Alimo cos I no want soapy
If Alimo no dey active masale pelomi
If elomii no dey active maya tun pelomi
If na you dey date my future wife
Make you do am small small
If na you dey fataa si bredi
Make you do am small small
(Ẹ'ṣà no waje o)
(Make you do asun sun sun)
I am getting tired of it
Life is shitting on me
If you no dey won a pelomi
No dey feel like Merlin
Malo bobo mi loyalty no mean say I stupid
You want make I suffer, you need help still call my number
Ooh ayee miole jeyagbe
Mio nimu sapa lole
I am trying my best
All my sleepless nights go pay me
Otitoo otitoo
All this struggles of my life
Otitoo otitoo
I deserve some peace of mind
Alotitoo otitoo
Give me everything that I deserve
Otitoo otitoo
Omor bukata tun poo olorunmi
Otitoo otitoo
My mate dey blow TikTok joor pity me
Otitoo otitoo
If money no dey them no go respect me
Otitoo otitoo
If the sapa long girlfriend go leave me
Otitoo otitoo
Ki temi malodi pe otilowo rii
Alotitoo otitoo
Kaye mii yadun koloyin
Alotitoo otitoo
Agbiyanju kamoto oo
Amo nkan poo ta o mo
(Amo nkan poo ta o mo)
(Agbiyanju kamoto oo)
(Amo nkan poo ta o mo)
Pastor kan gbiyanju ni amo nkan poo pastor omo
Alfa kan gbiyanju ni nkan poo ti alfa omo
Nkan poo ti babalawo omo
Written by: Lawal Mumeen Blessing

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...