album cover
Pawon
album cover
00:00
00:30
00:45
00:55
01:40
00:00
02:16
Ultimi 7 giorni
Pawon è stata scoperta più frequentemente nei primi secondi di la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

Pawpaw
Pawpaw
Owa bu pawpaw
Powpowripipowpow
I no fit settle for less
Make life no go draw me like ogbono
They wan use me
You no fit use person wey useless
You no fit erase me
Can never see my type for temu
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon
They vex
Pawon
Then me I craze
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon Pawon
Kudi na money
Money na money
Your own na your thing
Shawty na baby
Shawty na baby
And I no care what they people dem talk
Cause their talk na wiriwiwor
Mehn I do what I came here for
And them never see that type before
Yeye yeye
Too many talks
Pele pele to my foes
I dey move jeje
I dey move I dey move jeje
And who dey underrate no go know say tomorrow get belle
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon
They vex
Pawon
Then me I craze
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon Pawon
Owa bu pawpaw
Powpowripipowpow
I no fit settle for less
Make life no go draw me like ogbono
They wan use me
You no fit use person wey useless
You no fit erase me
Can never see my type for temu
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon
They vex
Pawon
Then me I craze
Pawon
No case
Pawon
Show them no mercy
Pawon Pawon
Written by: Diala Charles Obioma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...