album cover
Trauma
album cover
00:00
01:15
01:25
01:35
02:15
02:35
02:55
03:45
00:00
04:15
Ultimi 7 giorni
Trauma è stata scoperta più frequentemente a circa 1 minuti and 35 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

They call me uptan boy o
Wetin wey my eye don see
Me I no fit forget am
18th September
I still remember
They gat me locked up for days
42 days for cell
No bail no body to call
The feds be hating on us
My I O been tell me nonsense
Say if I corporate I go the next day
E Be like you wan dey whine me
So I maintain to see my court date
Me I no sleep for days
I was thinking all the time
I no fit forget
Say they hating on us
Officer wait o
Is it my fault your not getting paid
Why you dey hate o
I dey own you come dey invade me
You Come here dey tension me
I no dey like this parol
I no commit felony
Na music wey I dey do
Omo dey been arrest me like 10 times for PH
It was like living in bondage
Police for my frontage collateral damage o
What did I do
Shey na tattoo wey me I do
Okpolokpo
Omolomo
OGC maraji Omo to'n sun
I no get connection who can I call
Omo see pressure Omo see tension
You retire you go get pension
Officer shey you get first son gon
Them Dey smoke up for their own station gon
Bail is free but they say make I pay
How much cause I get 100k
Them say the bail is 500k
I go tell una more on a very good day
Officer how did I go wrong
Officer why you wan dey oppress me with gun
Officer is it a crime to be looking sexy
Officer
They say what do I work
I Say my father get
And my sister get and as you see so I be my sister pet
And I dey do music every body know
If you no know Oya now you don know
If you wan know Oya come to my show
Make I show how far I dey go
Zone 16 wetin I see for zone 16
God forbid bad thing I no go fit ever dey for bad thing
They be like give me your phone o give me your phone
What is your name oo what is your name
Enter Sienna enter Sienna
Before I know we dey enter Bayelsa
Officer wait o
Is it my fault your not getting paid
Why you dey hate o
I dey own you come dey invade me
You Come here dey tension me
I no dey like this parol
I no commit felony
Na music wey I dey do
Written by: Knowledge Ernest, Obulata Godson Chijindu, Prince Joe Chibuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...