album cover
Silent Bead
album cover
Silent Bead è stato pubblicato il 11 settembre 2026 da Busanga Music come parte dell'album Silent Bead - Single
Data di uscita11 settembre 2026
EtichettaBusanga Music
LinguaEnglish
BPM166
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Person wey know who him be no need to dey shout
Aliko Dangote no need to dey shout
Person wey get money no need to dey scream sey
Him getti money pass your mama den you papa
Insecurity get microphone
Confidence no need to dey gongon beat
Person wey get power no need to dey scream sey
Him get the authority to be calling the shots
Nananom se ahwenepa mpe dede
Tutu tutu poo poo te se keteke
Saa dede no de3 meny3 o Allah ne ba
Nea ote me mu no so nti no menkasa pii
Nananom se ahwenepa mpe dede
Tutu tutu poo poo te se keteke
Saa dede no de3 meny3 o Allah ne ba
Nea ote me mu no so nti no menkasa pii
Silent bead
I'm a silent bead
I know my blood and sweat will show my worth
I'm a silent bead
I don't need no noise
I know my blood and sweat will show my worth
Idey my lane I no dey looku looku face
The goal for me is to do better than yesterday
I love to spend but wisely not beyond my means
I got my family and priorities I no fit slack
I no fit do side walk the fastlane is my portion
Don't get yourself fooled the fastlane no be louder
Don't get yourself fooled
Don't get yourself fooled
We dey keep am low key as we dey make kwacha
Nananom se ahwenepa mpe dede
Tutu tutu poo poo te se keteke
Saa dede no de3 meny3 o Allah ne ba
Nea ote me mu no so nti no menkasa pii
Nananom se ahwenepa mpe dede
Tutu tutu poo poo te se keteke
Saa dede no de3 meny3 o Allah ne ba
Nea ote me mu no so nti no menkasa pii
Silent bead
I'm a silent bead
I know my blood and sweat will show my worth
I'm a silent bead
I don't need no noise
I know my blood and sweat will show my worth
Idey my lane I no dey looku looku face
The goal for me is to do better than yesterday
I love to spend but wisely not beyond my means
I got my family and priorities I no fit slack
Written by: Raphael Somaila Ibrahim

Loading...