album cover
Bamishe
album cover
Bamishe è stato pubblicato il 24 settembre 2026 da Jtwice come parte dell'album One Day - EP
Data di uscita24 settembre 2026
EtichettaJtwice
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Shooter boy
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh, yeh yeh yeh
I gat 99 problems
Ibadi no be one oh
Bless my hustle
Bless my hustle
Make me the man
Some swear say we no go make am
Knack hand for chest oh
Time dey go, time dey go
I wan push Galado oh
Baba mi
The life of a man no easy
Bless me bless me before I go insane
Make the people wey dey
Laugh at us dem put hand
For head oh (put hand for head)
Make dem come to know say
Oluwa bamishe
Ahhh ah, Oluwa bamishe
Ehhhh eh, Oluwa bamishe
Ahhh ah, Oluwa bamishe
Ehhhh eh, Oluwa bamishe
Mo toro mo bebe
Kin le rire gba oh
Ye ye ye
Ye ye ye
Mo toro mo bebe
Ko no mi la oh
Ye ye ye
Ye ye ye
Oghene doh
No ever let my hands cold
As I dey hustle I dey pray
Say make my sleepless night show
Make my story be the best oh
The best ever told oh no
As I go down on my knees and I pray
Oluwa mi oh
Baba mi
The life of a man no easy
Bless me bless me before I go insane
Make the people wey dey laugh at us
Dem put hand for head oh (put hand for head)
Make dem come to know say
Oluwa bamishe
Ahhh ah, Oluwa bamishe
Ehhhh eh, Oluwa bamishe
Ahhh ah, Oluwa bamishe
Ehhhh eh, Oluwa bamishe
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh, yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh, yeh yeh yeh
Written by: Udoka John Ordu

Loading...