album cover
0pay (feat. Blaqbonez)
album cover
00:00
00:20
00:50
01:10
01:15
01:25
01:30
01:45
01:55
02:00
02:10
02:30
00:00
02:38
Ultimi 7 giorni
0pay (feat. Blaqbonez) è stata scoperta più frequentemente a circa 1 minuti and 45 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Testi

[Intro]
Wo wo
Ọlọhun sẹ
Ebelebe oh no o
Minzu
[Chorus]
Ah, o ṣe
10 milli, ṣe you go pay?
I go do my work me i no come dey play
Press money for my opay
[Chorus]
Ah o****
10 girls for my locay
Mama do your work make you see your repay
Press money for your opay
[Verse 1]
Annie are you okay
Tell me are we knacking
She say i go pay
Girl your body is a mad ting
Girl your body, lluminati
[Verse 2]
Collect 10 meter for the show
Spend 2 milli on igbo
I no wan carry oloṣo
I just wan kpo kpo di kpo
[Verse 3]
One better transaction
Make i see your reaction
Maybe you go whine until your waist go fracture
I dey feel our interaction
[Verse 4]
Ọmọ jẹ ka lẹ papọ
Iwọ nikan o le wa ma dajẹ
Make i help you carry overload
Say she wanna swallow all my kids
Make i give her one for the road
[Chorus]
Ah, o ṣe
10 milli, ṣe you go pay?
I go do my work me i no come dey play
Press money for my opay
[Chorus]
Ah o****
10 girls for my locay
Mama do your work make you see your repay
Press money for your opay
[Verse 5]
Sweet me, sweet me, sweet me, sweet me baby
Me sef I go do normal
Say she like my shower
Abraka na wahala, big front, big back
[Verse 6]
Ṣe you are a big perfomer
Two meter no go far for bed b***ch
Young rich ni**ga am investing
When I call for Dangote girl we go flexing
[Verse 7]
Ya mi
Outside with my yamis
Shawty wan try scam me
For the punani
Wan dey fuga me
[Verse 8]
Yami
(Ọlọhun sẹ)
Outside with my yamis
For this economy
Wan dey finess me
Comot your aza
For beneficiary
[Chorus]
Ah, o ṣe
10 milli, ṣe you go pay
I go do my work me i no come dey play
Press money for my opay
[Chorus]
Ah o****
10 girls for my locay
Mama do your work make you see your repay
Press money for your opay
[Outro]
Ah, o ṣe
10 milli, ṣe you go pay?
I go do my work me i no come dey play
Press money for my opay
[Outro]
Ah o****
10 girls for my locay
Mama do your work make you see your repay
Press money for your opay
Written by: Oluwadamilola Adedolapo Aminu

Loading...