album cover
DENGE POSE
album cover
DENGE POSE è stato pubblicato il 16 settembre 2026 da TNWTW come parte dell'album DENGE POSE - Single
16 settembre 2026
EtichettaTNWTW
LinguaEnglish
BPM106
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Ahhh
You know it’s TOBII with the wave
Ahhh
Ahhh
Ahhh
Too many Put me on pending
Cuz I been no get the way
I been Dey owe OPay
My memphis been no get depay
Ahhh Coming coming
Money money money coming
Got the money on me
Money money money on me (ehn)
Oya Denge pose
Make I Dey row my boat
No be Borrow borrow Pose
Make I dey rock my own
Oya Denge pose
Make I Dey row my boat
No be Borrow borrow Pose
Me I dey rock my own
If I tell you my gist (Kai)
SAPA been dey pose been dey whine me (chai)
Any small thing i dey on guiding (Hey God)
I dey find 2k bi hide and seek
Hide and seeek
So I Para Para
Tobii call the shots
Tobii baller baller
Tobii Give dem craze
Thunder fire fire
Anymodafucka wey wan stop my mazza
Mazza Mazza
Oya Denge pose
Make I Dey row my boat
No be Borrow borrow Pose
Make I dey row my own
Oya Denge pose
Make I Dey row my boat
No be Borrow borrow Pose
Me I dey rock my own
Coming coming
Money money money money coming
Got the money on me
Money money money money on me
Ahhh Coming coming
Money money money money coming
Ahh Got the money on me
Money money money money on me
Denge pose
Make I dey
Ahhh Denge Pose
Make I dey rock my own
Written by: Glory Oluwatobi Ajadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...