album cover

Ecstasy

3Music2026
album cover
Ecstasy è stato pubblicato il 13 novembre 2026 da The Wise Music come parte dell'album BECOMING
Data di uscita13 novembre 2026
EtichettaThe Wise Music
LinguaEnglish
BPM196
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Dem never see a likkle bad boy style with the vibe
Every single drop is a vibe
And woe to the man wey go fit criticize
Kings are born not made that's the fact
Demma talk from the sidelines
Man dey focus, man dey build life
Demma witchcraft, demma backbite
But I stand tall, man I survive
Omo is a win win win for me
Man no fit lose, I must make money
The girls dem love me, I be there ecstasy
Words to words dem dey sing to my melody
Omo is a win win win for me
Man no fit lose, I must make money
The girls dem love me, I be there ecstasy
Words to words dem dey sing to my melody
Uhmmm
I told ya, I'm the chosen one
Nobody badder than me, nobody come closer
Old soldier never die, man stand taller
Big baller
Hold your pens and book about to lecture
I'm the first of my kind wey go reach here
Nobody fit step on my toes here
I'm the Oba, king and the ruler
Demma talk from the sidelines
Man dey focus, man dey build life
Demma witchcraft, demma backbite
But I stand tall, man I survive
Omo is a win win win for me
Man no fit lose, I must make money
The girls dem love me, I be there ecstasy
Words to words dem dey sing to my melody
Omo is a win win win for me
Man no fit lose, I must make money
The girls dem love me, I be there ecstasy
Words to words dem dey sing to my melody
Omo is a win win win for me
Man no fit lose, I must make money
The girls dem love me, I be there ecstasy
Words to words dem dey sing to my melody
Written by: MSUGH JEROME SUURSHATER

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...