album cover

Perfect Timing

Afro-Beat2026
album cover
Perfect Timing è stato pubblicato il 25 settembre 2026 da Black Market Records come parte dell'album Perfect Timing - Single
Data di uscita25 settembre 2026
EtichettaBlack Market Records
LinguaEnglish
BPM104
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Put In It Pon dem, yeah, yeah,
Baddest,
I give you my heart
And I give you my soul, my baby,
You know it.
Why you dey do me something, something corny?
Awo br3 na me a wo nsi, my baby,
I've been calling for days,
Mo nwa adwene nti ma meda, meda,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately,
As e dey hot, e dey touch,
Obom akuma to with your love,
I no dey yawn, baby, wetin sup?
Why you not telling me wetin sup, oh?
I give you my heart
And I give you my soul, my baby,
You know it.
Why you dey do me something, something corny?
Awo br3 na me a wo nsi, my baby,
I've been calling for days,
Mo nwa adwene nti ma meda, meda,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately,
One Talamela ,
And I dream say one gyal na meda,
Mo mu no nti, no fit love any other,
I go give you love now, no be later,
Girl, you my medicine,
When I'm sick, yeah,
Your body give me energy,
My fantasy, my everything, yeah,
Whatever I'm feeling now,
My True Love,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately,
No be lie, girl, you took my heart away,
All be lies, the things you dey hear about me lately
Written by: Kwesi Mafia

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...