album cover

Balling

4Music2026
album cover
Balling è stato pubblicato il 22 ottobre 2026 da Omega Music / Jeje Living Entertainment come parte dell'album Balling - Single
Data di uscita22 ottobre 2026
EtichettaOmega Music / Jeje Living Entertainment
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Here tonight
Se dié
She got a body wey dey move
Wey Dey make a man se dié
Show me loving right
Till I’m satisfied
And when we go far
Give me Sativa
I’ve been chasing dreams
I’ve been wondering
I’ve been Sipping Henny
I’ve been loving freely
All my dreams I see them clearly
Sebi Sebi you go Jo eh
And when I get money
All of the friends e go show
And all the girls e go jogodo
I geti money to blow
I geti feelings you dey ride
I get the things you dey hold on to
Sey you go love me if hold something
So make she open make I spend something
Hmmm
I’ve been balling with passion
All these essence has been with passion
All these essence has been with passion
And I’m not missing oh no no
I’ve been balling with passion
In every essence
She carry this
She carry that
All these essence
She carry front
And she carry back
Every, everything uh uh uh
And I’m not missing oh no
Se dié
She got a body wey dey move
Wey Dey make a man se dié
Give me green light give me green lighting
I can see them shining almighty
I can see you right here beside me
Oh my manchi
Hmm
So if you geti the money
So make you start to dey jo
Na wetin do your shawty
Wey she leave you go
And then because of your money
An why she want to dey jo
I geti money for the body
So baby gi make you jo
U.See
I see my visions clearly
Written by: Uchechukwu Michael Ugboma

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...