album cover

Body

26Music2026
album cover
Body è stato pubblicato il 30 ottobre 2026 da Mastered Studios Distributed by WeTalkSounds come parte dell'album Body - Single
Data di uscita30 ottobre 2026
EtichettaMastered Studios Distributed by WeTalkSounds
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

You do me things wey dey ginger my body
Wetin you carry for back say na heavy burden oo
So many things I wan do to you hmhmm
You wan dey whyne my steeze and composure
I know say wetin you Dey find na closure mhmmmm
And I go give am to you double double
Body
this your body
Aunty mary I go call the police
For your ibadi
Wey Dey high me like pami
Even uncle sunny e dey do corny
This your body wetin be this
When men dey fight o you dey bring peace
If I get the chance i no go miss
Me I go take my time I go count
The Biils
Girl me I like the way your body dey command me
E get the way your body just Dey remind me
Girl me I like the way your body dey command me
E get the way your body just Dey remind me
Binoculars no fit discover this your ikebe super
Ikebe super Ikebe super
You carry the whole wide world
For your bunda yeah
Tell me wetin you no fit do
Girl I go love you pass 32
Only me fit handle experiment
Make I sample you
Body
this your body
Aunty mary I go call the police
For your ibadi
Dey high me like pami
Even uncle sunny e dey do corny
This your body wetin be this
When men dey fight o you dey bring peace
If I get the chance i no go miss
I go take my time I go count
The Biils
Girl me I like the way your body dey command me
E get the way your body just Dey remind me
Girl me I like the way your body dey command me
E get the way your body just Dey remind me
Written by: Ogbu Emmanuel Derrick

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...