album cover

Ever Blazing

6Music2026
album cover
Ever Blazing è stato pubblicato il 2 ottobre 2026 da Blue Clouds Entertainments come parte dell'album Sunward - EP
Data di uscita2 ottobre 2026
EtichettaBlue Clouds Entertainments
LinguaEnglish
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Fire blazing
Ever blazing
Never lacking
Oluwa guarding
Most of the days
Nothing been dey
But we never lacking
Oluwa guarding
So many times
I don fall, don rise
Yet I'm not giving up in life
And I tell you, you for dey teshi
Make another man no see you lazy
So my brother man you gast to take it
Jo mama jo mama jo saaa
Soon living La vida loca
Tell mama her son go go far
And we taking over and over
Jo mama jo mama jo saaa
Living La vida loca
Jo mama jo mama jo saaa
Cus we taking over
Ye ye
All my days
Me I no go lazy
Oh I for chase the dough
And I go make
All my days
All my days ohh
I for chase the dough
And I go make
Abranteɛ ah m'esi do
Cigarettes si m'ano
Ɔbra dey throw some blows
Etouch my soul
I'm growing up alone
I for play smart oh
Cus down gbeshi bad oh
Me kɔ pɛ sika yi bi oh
(Eyo)
I no fit lie, I no go lie walahi
Ɔbra yɛ bɔ yi some people hustle just to die walahi
(Eyo)
And i pray to Jah make I guide all my life
Cus ɔbra yɛ bɔ yi if you no get money your story long my guy
Jo mama jo mama jo saaa
Soon living La vida loca
Tell mama her son go go far
And we taking over and over
Jo mama Jo mama Jo saaa
Living La vida loca
Jo mama Jo mama Jo saaa
Cus we taking over
Ye ye
All my days
Me I no go lazy
Oh I for chase the dough
And I go make
All my days
All my days ohh
I for chase the dough
And I go make
Fire blazing
Ever blazing
Never lacking
Oluwa guarding
Most of the days
Nothing been dey
But we never lacking
Written by: Patrick Matey Korlie

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...