album cover
Greater
album cover
Greater è stato pubblicato il 23 ottobre 2026 da CXB MUSIC come parte dell'album Greater - Single
23 ottobre 2026
EtichettaCXB MUSIC
LinguaEnglish
BPM120
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Boom!
Burst a rhyme inna d place when you come inna d kingdom
One for the Taker
One time for the mandem wey allow Jah life permeate
One for the Creator and for the Maker
Sovereign God
Ain’t nobody Greater
So me say ain’t nobody greater
Who is greater than Jehovah Lord Divine? (no one)
Omoh that your wahala no reach oh (no no)
Even your Babalawo (no one)
Or na your Mamalawo (no one)
Me I no go dobale to (no one)
I no go dobale fun won (no no)
Yeah (no one)
Oh no (no one)
Nobody greater than this (no one)
Jehovah no dey share His glory never
We no dey bow to Nebuchadnezzar
Set me ablaze
Fire me tazer
Omoh the matter wild
But Oluwa dey my side
To Him alone be the glory (oh oh)
Physically, spiritually
Basically there’s no one greater than You
Wetin be my own oh?
I dey find trouble ‘cause I know
At the mention of your name oh every knee must bow
(Nobody greater)
No dey whine me oh
If I get on my knees (dem go see danger)
My God, nobody greater
I’m not a preacher, I dey minister
Every melody God gives is sweeter
Lifting Him high up
And the devil belongs in the gutter
Men are active
Chale, we are working (24/7)
One for the Taker
One time for the mandem wey allow Jah life permeate
One for the Creator and for the-
Who is greater than Jehovah Lord Divine? (no one)
Omoh that your wahala no reach oh (no no)
Even your Babalawo (no one)
Or na your Mamalawo (no one)
Me I no go dobale to (no one)
I no go dobale fun won (no no)
Yeah (no one)
Oh no (no one)
Nobody greater than this (no one)
Ay (nobody greater)
Aya (no no)
Oh oh (no one)
Nobody no (no one)
Ah ah (no one)
Yeah yeah
Written by: Baron Luther-King Japhets, Clinton Amechi Okpara, Samuel Odey

Loading...