album cover
Later Things
album cover
Later Things è stato pubblicato il 16 ottobre 2026 da DAS MUSIC AND ENTERTAINMENT LTD come parte dell'album Later Things - Single
Data di uscita16 ottobre 2026
EtichettaDAS MUSIC AND ENTERTAINMENT LTD
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Ko ko di ko di pkuaa!
Omo, this is too much for me, nnazua!
Ah will be right back in a minute, ah no won make e sour!
She tell you say she no cheap, then "kagia mata nawa" (kagia mata nawa)
If no be say Jesus came before me, na me for d!e for your sin
From the bottom of mah heart, ah like your bottom, especially behind the scene
She say if ah like her, make ah write am for statement, ah fit give her receipt
Akponye-sigo’m na your matter kpam kpam, no surrender, no retreat
Ah know say you get grace down there, ah won tap from your grace
Ah hear say you get ex boyfriend, that manchy dey craze
You wanna know about mah ex girlfriend, the girl dara apaya
She told her she will k!ll mah career with her p**sy, ah k!ll her p**sy with mah career
Way, o mu ka i na agwa okwu atu aka?
Gbadawa beer parlor, ada ako matter ikpu ebe ana ese afia
Aka na abuo bata Ugomba kojoo m, o naa with otu aka
So, guy, obulu na m dosere gi ike m, ikpoo m ntu? i na anyi ala!?
Oya na, bad girl, e go be
Sai anjima, nyarinya
Sooner or later we go see
Sai anjima, nyarinya
No cast our little secret
Sai anjima, nyarinya
No love me, just be ma gee
Before y’all started TikToking, ah don dey drop Tick Talks
It’s only when mah funds are getting low that ah feel insecure
Can someone explain why ah feel unsafe whenever ah see the cops
You can’t get over this bills, even if your phone is on "do not disturb"
Igwe 10.10 back then
Enwe’m men nwere men, enwe’m 9.11
Na ìme ogbe 10.11 amalo mah 4.11
In mah circle, anyi nwe number 4, anyi nwe number 7
The settings in the club ma ebute ike 11.11
Way, o mu ka i na agwa okwu atu aka?
Gbadawa beer parlor, ada ako matter ikpu ebe ana ese afia
Aka na abuo bata Ugomba kojoo m, o naa with otu aka
So, guy, obulu na m dosere gi ike m, ikpoo m ntu? i na anyi ala!?
Oya na, bad girl, e go be
Sai anjima, nyarinya
Sooner or later we go see
Sai anjima, nyarinya
No cast our little secret
Sai anjima, nyarinya
No love me, just be ma gee
Sai anjima, nyarinya
Oya na, bad girl, e go be
Sai anjima, nyarinya
Sooner or later we go see
Sai anjima, nyarinya
No cast our little secret
Sai anjima, nyarinya
No love me, just be ma gee
DAs How We What?
(DAs How We Roll)
Written by: MICHAEL KENECHUKWU EZE

Loading...