album cover

SALT

47Afro-Beat2026
album cover
SALT è stato pubblicato il 12 novembre 2026 da Orange Fanmilly Distro come parte dell'album Oxytocin
Data di uscita12 novembre 2026
EtichettaOrange Fanmilly Distro
LinguaEnglish
BPM95
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eyaaa eh
Ah
Wetin be our purpose dear lord
Suffering tomorrow take us
Use like 7 years dey work
Be like I no dey favored
Iyami na
And mutumina
Wey we don dey grind together
Some Of them no Dey
Time be running sha
My water no dey tap
How to find a meaning to my life is void and waste
Eh
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
Eya
Defend me father
Eya
Provide me with ladder eh
Life Dey move with two season
When e free you or e drive you go prison
(Ahhahh eh)
Life Dey beat me like Weasley
You go think say me I don commit trison
Jah don't leave me all behind eh
God Give me sense make the price eh
Save me from here I need divine eh
Father
I need divine ehh
Pour me your blessings let me shine ehn
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
(Eya)
Defend me father
(Eya)
Provide me with ladder eh
Eya
Defend me father
Eya
Provide me with ladder eh
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Wanda ya shiga wuta shi ya so
Eya
Written by: Aaron Mike

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...