album cover

Save Me

8436Afro-Beat2026
album cover
00:00
00:05
00:10
00:20
00:45
01:20
01:25
02:05
02:20
02:30
00:00
02:53
Ultimi 7 giorni
Save Me è stata scoperta più frequentemente a circa 20 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

Ayọ mo'sọ fún ẹ kò má má fa'gbó mọ
Ṣofẹ' yọ'mọ'kọ'mọ' ní?
Ó wó awọ'n ẹgbẹ?
Ko ma fí wọ'n ṣe áwókòsé ẹhn?
Gbogbo awọ'n ẹ'gbẹ loti yátọ yèn
Ko tún àrà rẹ ṣè Ayọ
Ma ma mo ma fa'gbó mọ
Kíní yẹ'n ọ ba ẹ La ra mu
Kùrò m bè
Ṣe won fi ṣi ẹ ni
Ehn?
Awesome
Omo gbogbo le
Yah robbi
No pain no gain
No face no case
Ẹ'wó àyemí lode
Many gbege man don face
Just dey pray make man no craze
Dem don tell say dia
Make I stop dreaming and face my life
I look to their face and say Rara
The only time I stop is if I die
Bobo no fit pai afi to ba gbo
And bobo no fit high afi to ba Po
Many people die for silent oo
I'm Agboyi boy I'm from the getto
Nobody really care afi to ba n cho
Me I no fit thief no be barawo
All my worries and pain roll am for backwoods
Light the shit up, mi o le waku
Yah Robbi
Save me from my frenemies
Purify me self and my melody
Dia to the world by any means
Yah Robbi
Yah Robbi
Save me from my frenemies
Purify me self and my melody
Dia to the world by any means
Yah Robbi
As I dey sail my ship No capsize
Many men don fall No fit rise
Many soldiers don go No comeback
Dem say shoe get size I No deny
Big thanks to the people wey dey support the boy from day one
Hotcash, chainz, họrpẹ, and jayone
Oyinbo, infinity, and Mayor
Bobo no fit pai afi to ba gbo
And bobo no fit high afi to ba Po
Many people die for silent oo
I'm Agboyi boy I'm from the getto
Nobody really care afi to ba n cho
Me I no be thief no be barawo
All my worries and pain roll am for backwoods
Light the shit up, mi o le waku
Yah Robbi
Save me from my frenemies
Purify me self and my melody
Dia to the world by any means
Yah Robbi
Yah Robbi
Save me from my frenemies
Purify me self and my melody
Dia to the world by any means
Yah Robbi
No pain no gain
No face no case
Ẹ'wó àyemí lode
Many gbege man don face
Written by: Azeez Ademola Kilani

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...