album cover

Corazon

195Music2026
album cover
Corazon è stato pubblicato il 13 novembre 2026 da The Crew inc come parte dell'album Qué Será - EP
Data di uscita13 novembre 2026
EtichettaThe Crew inc
LinguaEnglish
BPM187
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Pretty lady, just look inna my eyes
Ouu, girl!
Ain't nobody better than you
You be my rhythm and blues
True love
Wetin I dey feel about you
Nothing wey I go refuse
Do you know?
That I never meant to catch cruise
What if you were in my shoes?
Nobody wey pretty like you
See this your melanin too (oou)
Me, I know what I'm into, oo
Baby girl, me, I'm into you
Make you no go do me juju
Ahh, ahh
Me, I know what I'm into, oou
Baby girl, me, I'm into you
Make you no go do me juju
Ahh, ahh ahh
Baby girl, don't do me dirty or I go catch you
Don't be sober, we go vibe for my yard, oo
Any other plans wey we get, shey we go cancel?
I just wan be with you, my corazon
Baby girl, don't do me dirty or I go catch you
Don't be sober, we go vibe for my yard, oo
Any other plans wey we get, shey we go cancel?
I just wan be with you, my corazon
Nikan, you dey tell me make I come your place
Wetin you dey talk? Girl, I'm on my way
I no fit decline when I'm not insane
All I wanna do is make your booty vibrate
Anything you talk na final
This your body, God design am
Na why I want make you whine am
Me, I know what I'm into, oo
Baby girl, me, I'm into you
Make you no go do me juju
Ahh, ahh
Me, I know what I'm into, oou
Baby girl, me, I'm into you
Make you no go do me juju
Ahh, ahh ahh
Baby girl, don't do me dirty or I go catch you
Don't be sober, we go vibe for my yard, oo
Any other plans wey we get, shey we go cancel?
I just wan be with you, my corazon
Baby girl, don't do me dirty or I go catch you
Don't be sober, we go vibe for my yard, oo
Any other plans wey we get, shey we go cancel?
I just wan be with you, my corazon
Ain't nobody better than you
You be my rhythm and blues
True love
Wetin I dey feel about you
Nothing wey I go refuse
Do you know?
That I never meant to catch cruise
What if you were in my shoes?
Nobody wey pretty like you
See this your melanin too
Written by: Thabit Mohammed

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...