album cover
KOLEBAJE
album cover
KOLEBAJE è stato pubblicato il 13 novembre 2026 da Signum Music World come parte dell'album KOLEBAJE - Single
Data di uscita13 novembre 2026
EtichettaSignum Music World
LinguaEnglish
BPM87
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Follow
Moti sare kilometre
Kilo kilo kilometre
Your love fit know me now oh
Surely goodness and mercy
E go dey follow follow follow follow me
All the days of my life
All the days of my life
Oh Lord of mercy
You pick me up when I fall yakata
Oluwa dey my side
Oluwa dey my side
Wetin dey follow me
Follow me
Ire ati anu follow me
Nigbogbo ojo aye mi
Nigbogbo ojo
Wetin dey follow me
Follow me
Ire ati anu follow me
Nigbogbo ojo aye mi
Nigbogbo ojo
This your lo lo lo lo lo
Lo lo lo love oh
Titi lailai kole baje oh
Kole baje oh
This your lo lo lo lo lo
Lo lo lo love oh
Titi lailai kole baje oh
Kole baje oh
Surely goodness and mercy ma follow
Na the the dividend I still dey chop
Mi oti towo bo inu kolo
Na my God bless no sorrow
Dem say dem say the blessing
Wey you give omo na ojoro
You are my peace, you are my bliss
I really like this, Lord your love no be wantiti
Ire mi de, ayomide
Edumare din akara Ife
Wo bose tasinsin
Wetin dey follow me
Follow me
Ire ati anu follow me
Nigbogbo ojo aye mi
Nigbogbo ojo
Wetin dey follow me
Follow me
Ire ati anu follow me
Nigbogbo ojo aye mi
Nigbogbo ojo
This your lo lo lo lo lo
Lo lo lo love oh
Titi lailai kole baje oh
Kole baje oh
This your lo lo lo lo lo
Lo lo lo love oh
Titi lailai kole baje oh
Kole baje oh
Moti sare kilometre
Kilo kilo kilometre
Ife yi ko’yemi sir
Your phenomenal oh
Moti sare kilometre
Kilo kilo kilometre
Ife yi ko’yemi sir
Your love fit know me now oh
Written by: Jesusomidotun Oladimeji Peters

Loading...