album cover
JJC
album cover
JJC è stato pubblicato il 17 agosto 2025 da Jado hussle come parte dell'album LITD - EP
Data di uscita17 agosto 2025
EtichettaJado hussle
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

It's 2hot o
They wan show me wetin I never see before
They wan take me places wey I never been before
Ah ah
Been on the road for a long time
Me I no as e be
Say she wan come around
She wan come see
They no fit show me something wey I never see
Wey I never see
(Wey I never see)
Ah ah
She say she wan gimme me something
Wey go totori my body
She dey call me JJC
Ah ah
She dey play me koni
She dey make me horny
Why she come dey play me koni
(Why she come dey)
She dey make me horny
Ah ah
Omo tena, come closer
Make I hold you
I be bad boy
Me I no humble
(Me I no humble)
Me I no humble
Oluwa save me from my trouble
So many many things wey go make man fumble
But I stand strong
Me I no dey fall
I be bad boy
But I put it on God
(But I put it' on God)
Say them no believe
(Them no believe)
Say them no fit see
(Them no fit see)
Show me something that I've never seen
Take me places that I've never been
Show me something that I've never seen
Take me places wey I never been
(Take me places that's I've I never)
Ah ah
She say she wan gimme me something
Wey go totori my body
She dey call me JJC
Ah ah
She dey play me koni
She dey make me horny
Why she come dey make me horny
(Why she come dey)
Omo tena, come closer
Make I hold you
I be bad boy
Me I no humble
Ah ah
Written by: Paul Gabriel ojodele

Loading...