album cover

HOW E DEY BE!

Music2026
album cover
HOW E DEY BE! è stato pubblicato il 27 novembre 2026 da RainLabs come parte dell'album SUPERSONIC
Data di uscita27 novembre 2026
EtichettaRainLabs
LinguaEnglish
BPM117
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Wetin dey sup, ah
Omoge how e dey be
Me i no fit tire me i too dey do
And the boy don fresh no more nsogbu
So i say bonjour
I dey zoom dey zoom (perupe)
Me i no fit lie for you
Me i no get time to dey play for real cos
Me i get fam wey dey count on me
So i no fit come dey look
Wait bend down pause
No go looseguard
Trapping from ajah
Na kudi wey me i dey find uh woah
Everyday lifestyle me i’m here jamming
I’m out here living the dream on a normal
If i dey come through for you no dey whine me
As i dey work work work i go pop
Update!
Me i no fit para
Me i no dey fear, nada
I dey my zanga
Otilor fa
They know sey this na banger
Otilor fa
Everyday Kolebami
Make i no go stress o
Zooming everyday no be benzo
Oya my eye don dirty
You get my aza oshey
We go pattern
Wetin dey sup, ah
Omoge how e dey be
Me i no fit tire me i too dey do
And the boy don fresh no more nsogbu
So i say bonjour
I dey zoom dey zoom (perupe)
Me i no fit lie for you
Me i no get time to dey play for real cos
Me i get fam wey dey count on me
So i no fit come dey look
Wait bend down pause
No go looseguard
Trapping from ajah
Na kudi wey me i dey find uh woah
Everyday lifestyle me i’m here jamming
I’m out here living the dream on a normal
If i dey come through for you no dey whine me
As i dey work work work i go pop
Super Kid
Written by: Victory Nyebuchi Ken-Adele

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...