歌詞

Eh It's about to get bombing Khalpresh See, e mo pe i no go stop to dey talk truth Awa leyin n kan, alagbada kan malo chop fruit E good na, make dem chook leg for our own boot Koma ye won pe no be gucci ti awon fi n grace foot E go better last year E go better this year Lati 1960, e go better which year? Dem tell me sey the change dey come Odun merin mati lo, still e never reach here See, ole gbe, ole gba Still the same thing Different actors, shebi we dey watch the same film Ronaldo ati messi won ti wa wa ni same team Every transfer window, na to buy the same thing Ikan o gbe ikan mo bayi Mio sha le travel, awon lon lo Dubai Shebi sars mati gbemi kin to wo cuban Iro ibon ni sha, bi eni ton wo tufan Ku ro nbe Sho de pay eh bayi? They go do like they no see say food no dey oh They go do like they no see say road no good oh (Just tell me why) They go do like they no see say people dey suffer This nah yawa oh And I pray one day Make e better pass like this Say make e better pass like this oh Say make e better pass like this oh And I pray one day Make e better pass like this Say make e better pass like this oh Say make e better pass like this oh
Writer(s): Stephanie Cooke, Tomo Inoue Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out