歌詞

Ooh yeh O yeyeyeye yeye It's your boy Flykid o Some people want make I wan chop make I come beg them Place wey I Don leave make I come back there But God he no go shame us And money no go fail us As I dey go up up dem dey pray make I shan wale o But Ori ade no dey dobale But God he no go shame us We no go stop to praise God So I say Halle Hallelujah oh oh Ori mi ti sore o Mi o rogun sorry o And I'm steady making money o Say Halle Hallelujah oh oh Ori mi ti sore o Mi o rogun sorry o And I'm steady making money o Konibaje funwa Laye konibaje funwa Laye konibaje funwa Koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa Konibaje funwa Laye konibaje funwa Laye konibaje funwa Koda kanlo shogun Kanlo gbaje funwa o yeye Oya pause... wait a minute make I yarn you If na by strength wetin I wan do Cos I no get power and I no get raba But we no spoil person own our own sef e no go spoil Our own water sef go boil We go still dey dey shout for joy o eh eh So I say Halle Hallelujah oh oh Ori mi ti sore o Mi o rogun sorry o And I'm steady making money o Say Halle Hallelujah oh oh Ori mi ti sore o Mi o rogun sorry o And I'm steady making money o Konibaje funwa Laye konibaje funwa Laye konibaje funwa Koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa Konibaje funwa Laye konibaje funwa Laye konibaje funwa Koda kanlo shogun Kanlo gbaje funwa o yeye It's your Flykid And you know say we stand fit o yeye yeye
Writer(s): Komolafe Flykid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out