歌詞

If it's spax then it's gotta be a Dem dey kill for there, Tekino Them dey burni person, Tekino All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden No be today my people dey suffer No be today I say e don tey my people dey suffer If na by hardwork Poor man go get money Poor man go get money Abi you never hear How much them dey pay police To carry gun and stand for street Some dey kill and turn to Lagbaja Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa Jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden All of a sudden House e don catch fire All of a sudden Ye ye ye All of a sudden All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Eyy but what the hell do I know? When I ain't no politician What the f* do I know? I'm just a musician Wetin I talk it no matter Even if na just constant electricity Cos what the journey brother Some dey kill and turn to lagbaja Ewoo ewo Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden Of a sudden All of a sudden Of a sudden All of a sudden Of a sudden All of a sudden Koro koro Yeee All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Take a look in the street So many people begging So many people gat nothing to eat Fire on the mountain Many many people gatz work to chop Tell me who is their support Wey we dey laugh Who is their support? Some dey kill and turn to Lagbaja Ewoo ewo Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talk And all of a sudden Of a sudden All of a sudden Of a sudden All of a sudden Of a sudden All of a sudden Koro koro Yeee All of a sudden 2 – 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them See dem, see dem No be today my people dey suffer See dem, see dem, see dem Abeg it don tey my people dey suffer All of all of all of
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Samuel Akano Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out