クレジット

PERFORMING ARTISTS
Edem
Edem
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Edem
Edem
Composer
Kelvyn Boy
Kelvyn Boy
Lyrics
Darko Vibes
Darko Vibes
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Anel Worldwide
Anel Worldwide
Producer

歌詞

[Intro]
This is a wave
Gbevu
Wave
Gbevu
Darko Vibes
[Verse 1]
Couple of your friends wey me know no dey like me
Pretend say dem friends with me but them fight me
I dey live just for you but you no see
I dey live just for you but you no see
Now I dey see say your mind no dey for me
Now I dey see say u really no dey mind huh ah
No matter what you do now I still go dey call you my boo
Wey I go dey hold you down, forever and ever
No matter what you do now I still go dey call you my boo
Wey I go dey hold you down, forever and ever
[Chorus]
I love you anyway, I still dey love you any way oh
I love you anyway, I still dey love you any way oh
I love you anyway, I still dey love you any way oh
I love you anyway, I still dey love you any way oh
[Verse 2]
You say you dey want boy wey be hot steppa
Ado awu abla nyuie aga look dapper
Nusianu dze gadzi ne no be improper
Ne ye Dada fe kudzɔ newoatenu adzorga woooo
Xema ta nekpormo nam, nuka ble o be we get the formula fromula
Wo susu le vovonam, nukae ble wo be we get the formula
[Verse 3]
Couple of your friends wey me know no dey like me
Pretend say dem friends with me but them fight me
I dey live just for you but you no see
I dey live just for you but you no see
Now I dey see say your mind no dey for me
Now I dey see say u really no dey mind huh ah
No matter what you do now I still go dey call you my boo
Wey I go dey hold you down, forever and ever
No matter what you do now I still go dey call you my boo
Wey I go dey hold you down, forever and ever
[Verse 4]
Any way anytime any weather
I be you Despite Nam 1 your cheddar
More money more sugar my lover
I be you Bob Marley your fella
Shake all my body, holla my self when I give you direction o
Send me location, I pull up on you I dey for your doorstep o
[Verse 5]
Your paddy say she my thing before na eh dabɛn
She come like cancer wey I beat am wey she come again
She move ihn panty move ihn dress ooo she dey pretend
She move ihn panty move ihn dress ooo she dey pretend
She telling me how u dey tell am stories to your friends
How we fucking fighting, how we fucking fighting
So she wanna come and come and join in
So she wanna come and come and join in
Yeah eee yeah, hwɛ meyɛ anti sooo
Sumɔ mɔ ni nsumɔ bo ne ewɔ etɔɔ mi nɛkɛ eee
Anti sooo
Darko Vibes
Gbevu
Written by: Darko Vibes, Edem, Kelvin Boy
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...