歌詞

Pour Dem the water Kpoki Ye Ye Omosikator Determination mi tidi immortal Walai kole ku lai lai If you try to stop my shine Brother you go fit die die Kon s'epe monibon And no be say I Dey like fight Oluwa nimo gboju le That's why I Dey shine bright I'm always high on rhythm Music nah my own kai kai Aimoye girlfriend tofimile say I no Dey try Just because I'm focused on my dream Brother shey nah crime? But I no go mind Very soon dem go realize say Dem for wait a little while Tori t'obama sele Awon loma kede He used to be my guy Cos they were so blind to see say I get the kind light wey ECG no go fit off Even if NEPA try off ahm Wonma gan mo'na Agidi mi ti poju for the matter mi o bother mo With all the traffic I Dey meet Mosin te'na lo Because I Dey see more blessings I Dey see more blessings Eh iyeh eh I Dey see more blessings Coming my way I Dey see more blessings I Dey see more blessings Eh iyeh eh I Dey see more blessings Coming my way eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh Araye buru eniyan oda The people wey suppose help Nishe lodami da Forming the things Dem no fit do Awon alakada But dem no know say the pains dey make me stronger I no Dey like to put my own wahala for another man head ooh Kodigba teba sofunmi before I know say oyo mowa o Yes I'm on my own I already know Cos a man gat to rule his world on his own And I've never seen a king without a throne But Ikoko toba ma j'ata must ready to gbona I be my own role model I no Dey follow another people trends o Many people no dey reason me Kimaparo me I no dey send o Because I Dey see more blessings I Dey see more blessings Eh iyeh eh I Dey see more blessings Coming my way I Dey see more blessings I Dey see more blessings Eh iyeh eh I Dey see more blessings Coming my way eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh eh Coming Coming Coming Coming Coming my way eh eh I no fit buy battery for clock wey I never get o Why I go dey form dadabi wey me I be omo ghetto Many friends don chop my eyes Later dem go realize say anything can happen As long as say we still dey roll the dice Eh eh eh Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming Coming
Writer(s): Temitope Adebowale, Victor Francis Adams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out