クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Victor Francis Adams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tiztext
Producer
Indomix
Mixing Engineer
歌詞
Omosikator
Kpoki
Nwantawanyin!
Tontontina Tontonto!
O Baby
Odi nice
Nwantawanyin omalicha nwa
Odi tight
Show the jealousy jealousy
Make dem shy (Make dem shy oo)
You be their double Six
When dem roll their dice
If dem tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Jealousy go shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Dem be your fans oh baby
Shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Ooh
Tcha tcha tcha tcha
Show dem yanga
Dia father
Show dem yanga
See your Kpoki body
Odikwa fori fori
You just dey killy dem sha
Beautiful assassin
Dem dey call you shashi wowo
Nah dem sabi
Nah your beauty dey make dem kolo
If dem tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Jealousy go shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Dem be your fans oh baby
Shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Ooh
Tcha tcha tcha tcha
Show dem yanga
Dia father
Show dem yanga
Giddem swagger
Show dem yanga
Dia father
Shame Shame Shame
Show dem yanga
Dem dey give you fame fame fame
If dem tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Tell me make I leave you mio ni gba
See the way your skin just dey glitter
E be like say your cream get filter
I salute your maker
Jealousy go shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Dem be your fans oh baby
Shame shame shame
Leave dem make dem jealous you
Dem dey give you fame fame fame
Ooh
Tcha tcha tcha tcha
Show dem yanga
Dia father
Show dem yanga
Writer(s): Victor Francis Adams, Temitope Adebowale
Lyrics powered by www.musixmatch.com