album cover
Armageddon
album cover
Armageddonは、アルバム『{albumName}』の一部として2020年12月10日にUniversal-Island Records Ltd.によりリリースされましたOld Romance
アルバムOld Romance
2020年12月10日
レーベルUniversal-Island Records Ltd.
言語English
BPM100
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

[Verse 1]
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (Gidigan)
She dey gidigan (She dey gigigan)
Lagos to London, London, London-don-don
Hold on, hold on, hold on
[Verse 2]
If I want a car, I go buy (Hold on)
I like the house, I go buy (Hold on)
And if I want to go to Dubai (Hold on)
And, baby, take this and buy, buy (Hold on)
She dey killi mi, I dey die
But if I want to touch, she dey shy
Say, what I gotta do? Tell me, what I gonna do?
[Chorus]
Nobody be zombie o
Nobody be zombie, yeah
Nobody be monkey o
Said nobody be monkey
You can't play me and japa o
You can't play me and japa
Sey you dey look for yawa wey long from lekki to osapa, yeah
[Verse 3]
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (Gidigan-gan)
She dey gidigan (She dey gidigan)
Lagos to London, London, London-don-don
[Verse 4]
Waje ma ko
A lope sho ego, waje ego
Oshey Ronaldo
Wan debe koko
[Chorus]
Nobody be zombie o
Nobody be zombie, yeah
Nobody be monkey o
Nobody be monkey, yeah, yeah
You can't play me and japa o
You can't play me and japa
Sey you dey look for yawa wey long from lekki to osapa, yeah
Omoge te le mi kalo
[Verse 5]
Eh chocolate o, baby manya for me (O baby)
And I like it o, when you whine your body (O baby)
Minimie wanana, baby lower your waist (O baby)
I dey feel it o, when you lower your body (O baby)
Written by: Tekno, benjams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...