クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Christian Taylor Bakana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yke
Producer
歌詞
[PreChorus]
Oga Mallam, give me power
I dey want blow, make I hammer
So say anywhere I go go oo, money shower
Oga Mallam, give me power
[Chorus]
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
[Verse 1]
Last year then boys never see top
Then we make light like some handout
Forget magnom kwɛ we speed rough
Control for pai make we cash out
Where we from bɛ jeee play
All the boys I start with make great I fit pray till day break
Osofo go take your daily bread you no go see plate
So make I fill the Ghana must go we taya kpɔnkpɔ
Eetɔ gbɔmɔ
Nka mese mame white hankee if I say send the money hani ehe ejɔ bɔdɔɔ
As I hustle for bread e bi nothing I get that be why I dey sell my soul
You know what i dey search tsrɛ me bebiaa ɛhyɛ Nana mese ɛhɔaa na me pɛ oo
[PreChorus]
Oga Mallam, give me power
I dey want blow, make I hammer
So say anywhere I go go oo, money shower
Oga Mallam, give me power
[Chorus]
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
[Verse 2]
Five star living for the gram see I dey want turn up the flex mode
Three point star - Devine Booker I just wanna pull up in a Benzo
Bills on me forgetti shomi, I go spray money
Jebedie pressure give them heat
Put your girls on ice make dem freeze
Hush puppy style-living
Everything designer like I got broads in Atlanta
If ever say the fam needy
I go call my mama, tell her tsinɛ Daa bɛ mɛgbɔna
As I hustle for bread e bi nothing I get that be why I dey sell my soul
You know what i dey search tsrɛ me bebiaa ɛhyɛ Nana mese ɛhɔaa na me pɛ oo
[PreChorus]
Oga Mallam, give me power
I dey want blow, make I hammer
So say anywhere I go go oo, money shower
Oga Mallam, give me power
[Chorus]
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Koni abaatsɛmi bossu for the street
Make dem call me bossu for the street
Written by: Christian Taylor Bakana