ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Six Foot Plus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alfred Atungu
Songwriter
Solomon Dare
Songwriter
歌詞
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Verse 1]
Ehn, ehn, e bin get dis girl wen I know before, before
We bin dey gbam-gbam, two plus two equal to four
Hmm, you need to see am to get the gist
Dis babe correct, no be small vital statistics
Attacke defence, set like no tomorrow
I look for her, no know say I look for sorrow
Her name na Anwụlị
Just like for the chorus
Dis babe take me well, well, she take me porous
Before now, no babe don make me halla
Dis one na big wa
Big, big wa, big big wahala
As I dey yarn, wen we first see
You give me good good loving I give you security
Na so I tell am and she no disagree
She become my babe, me sef come become her gee
Together together, naso we come dey waka
Till she kaka for table, the whole matter scatter, ehn
(Una see dis kind tin Anwụlị do?)
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Verse 2]
Ehn, ehn, we just dey
Me and am kak
We both agree, so, we too, we come dey rak
Ehn, dis babe na die, she know wetin dey
She understand my tense, no need for me to translate
We just dey flow, no yawa like Naija, Benue
For Lokoja, we just dey roll like railway
Her heart and my heart together dey for court
Na for there we go join up
No need to abort, like unwanted pregnancy
I been know dis girl, Nancy
But now we don scatter
Who dey my mind Anwụlị?
Naso we dey, naso we blend, naso we see
But like run away, Anwụlị run away
Soldier go soldier come, barack remain
As onyibo talk, if no pain, then no gain
But my eyes open and tears come dey fall
Wen I check my money, Anwụlị don gbarb all
See me see wahala, see me see palaver
I look left, look right, no way
Na him I halla, "chei"
(Anwụlị don finish me)
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Verse 3]
Panya love, na him dis girl show my eye
I see ayanya, as if na hammer bulldozer
Na oba grandfather remain for me to see
Onye oshi, dis kind woman, mesef, I never see
Wherever you go
Wherever you be
Anwụlị, Anwụlị, Anwụlị
This jam is for thee wherever u be
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
[Chorus]
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money go
Anwụlị, you chop my money
Chop my, chop my, chop my money go
Written by: Alfred Atungu, Solomon Dare