同様の曲
クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Robert Okpoti Sowah
Songwriter
歌詞
Skan on it...
I got a thing for you
Anytime Adey see you Adey go like
O baby let's shanku
Girl your love wey Dey put me on hard drive
This thing you dey do
Girl Anofit lie obaa Yaa
Anogo play you fool
And anogo lie
Cah you ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Kpa kporo kpa
Shake your body girl bend over
Wine your body like a turnover
Aunty cony see my cassa sa va ye
Many times you tell me to wait
You scatter my brain
Foleke your something is driving me insane
Insane insane is driving me insane
Foleke your something is
Girl anofit lie anofit lie body o jeje
This thing dey blow my mind blow my mind body o yeah yea
Girl anofit lie anofit lie body o jeje
This thing dey blow my mind blow my mind blow my mind yea
Cah you ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie Ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
I got a thing for you
Anytime Adey see you Adey go like
O baby let's shanku
Girl your love wey Dey put me on hard drive
This thing you dey do
Girl Anofit lie obaa Yaa
Anogo play you fool
And anogo lie
Cah you ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Girl anofit lie anofit lie body o jeje
This thing dey blow my mind blow my mind body o yea yea
Girl anofit lie anofit lie body o Je je
This thing dey blow my mind blow my mind blow my mind yea
Cah you ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Girl you ginger me odo o
Girl you ginger me well and anogo lie
Dance bo bo bo bo o
Be my ride or die girl anogo lie
Yeah
Writer(s): Robert Sowah
Lyrics powered by www.musixmatch.com