歌詞

Haa! Chukwu me ka oju my cup Odia, Kola.boy No be today, it's been a very long time All my guys don dey press making money online My mama don try my papa don try When I don dey make money make my mama no die Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i Pray for blessings (Chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings (Otua) oh i Need your blessings (Chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings(Ah) i pray for blessings (Ka oju my cup) Oh wai oh blessings I need your blessings ehn he See Ndida well, mgbuka obosi osoafia na uwa mgbede Etom ebe ogbenye na-asi ogbenye ibe ya n' obu ogbenye Chi fo ha isete mmiri well ije kuo n' line And life been dey treat us like patient wey no pay him fine Mother go dey pray for the same room father go dey smoke Poverty na catholic I could say my father was the pope Legedise benz everyday we trek to school And having just 2 square meal a day was kind of cool Mbido koba akuko a nwanne long note ga-eju I rap for show na holiday resort ha kpom ekwurekwu Ofu nwa fum kpom onye ara mgbe nna-akpa alumni na awada Ejem show rahu n' crusade ana-apia utali n' asaba So lord for the sake of anya mmiri nnem Even for the sake of the hell nfugo n' aka ndi mmegbu For the sake of those who told us we wouldn't get to top Pour blessings overflow meya ka ojunu my cup hee Chukwu mee ka oju my cup Pour your blessings mee ka oju my cup Onye nna mee ka oju my cup Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings (otua) oh i Need your blessings (chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings(ah) i pray for blessings (ka oju my cup) Oh wai oh blessings i need your blessings eh he Ahh see Bad road na im make tire form sickness Baba prepare a table make my past waitress Povertea maka chukwu I no wan sip again Big dreams but for now I no wan sleep again See my guys, all of them are ballers Na me dey help them open drinks when we dey for Quilox I don tire for bouncer leave am na e dey with us For how long my guys go introduce me as one of us Bar no dey, you go beg your guys to sub you Them go fit block you screenshot am post for status So this life na per head baba look my side Life na jouney e too far oluwa book my ride So lord for the sake of anya mmiri nnem Even for the sake of the hell mfugo na aka ndi mmegbu For the sake of those who told us we wouldn't get to top Pour your blessings overflow meya ka oju nu my cup ehh Chukwu mee ka oju my cup Pour your blessings mee ka oju my cup eh Onye nna mee ka oju my cup Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings (otua) oh i Need your blessings (chukwu me ka oju my cup) Oh wai yo wai oh blessings(ah) i pray for blessings (ka oju my cup) Oh wai oh blessings i need your blessings eh he Mee ka oju my cup Ehh odia Kola boy
Writer(s): Victor Chinonso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out