ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Moses Chimere Anyanwu
Moses Chimere Anyanwu
Songwriter
Stanislaus Emeka Eluwa
Stanislaus Emeka Eluwa
Songwriter
Michael Ugee Ugochukwu
Michael Ugee Ugochukwu
Songwriter
Queentus Blazer Q Uzonwanne
Queentus Blazer Q Uzonwanne
Songwriter

歌詞

Sheesh
Bad gyal she dey where the Gbedu men dey
Mm Ah where the Gbedu men dey
Anytime she touch down see say my body vibrate
Mm Ah my body vibrate
She dey call me Olu cos see say my body maintain
Mm ah my body my body maintain
M funky scratch this beat omo see make I her brain
Eh Ah make I burst her brain
Looking at this girl From the other day
Bad gyal Come here me I want to play
If na bad energy biko dey ya dey
promise to dey with you No be shalaye oo
She ya simple soul with a thousand faces
When she smiles manna feel so crazy
Roll roll roll ya boat bring your love to me
I don't need to remind you
Wetin u carry, carry weight
I no go leave u, I de craze?
Make u follow me to my bed now
To my bed now now
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Oh no See I don't really need to know your place
Yeyeyeye o
Call Me UGee
Do Me that thing wey dey sweet My body
Shawdi know say she mad-ing
The way she do Me dey banging. (aya, ya, ya, ya)
Fine girl twist low,. Way you go down for Me
Your body fit woundi person.
Your body dey call My Name UGee mapkamina (onananana)
She do this on a daily. (daily!)
She dey eye her on a daily (daily!)
She dey want Me and I want her
She dey call Me I dey call her steady (steady!)
She know say she feeling the boy now
Steady on top of the boy now
Shawdi no use Me catch cruise cos I dey pon your matter daily
I don't need to remind you
Wetin u carry, carry weight
I no go leave u, I de craze?
Make u follow me to my bed now
To my bed now now
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Bom bom te te
Bom bom bom te te
Oh no, See I don't really need to know your place
Yeyeyeye o
I don't need to remind you gyal
Written by: Michael Ugee Ugochukwu, Moses Chimere Anyanwu, Queentus Blazer Q Uzonwanne, Stanislaus Emeka Eluwa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...