同様の曲
クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Blessing Chiamaka Nduagwa
Songwriter
歌詞
Uwi! Uwi!
Blessnjol on this one yeah! Yeah! Yeah!
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Mogbe!
Yeah! yeah! Mogbe
Ye eh ya yeah!
She come my area, come dey make things unstable, stable stable
All the people dem around o
Dey try to wan melo melo, melo
Anytime I holla
She go try to bullshit o
Even if I strike
She no want to listen o
At all o
She no wan hear my own
So me I no go killi myself o
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Mogbe!
Everybody dey for corner dey hustle
You dey for your bed dey dream of trouble, dey chop your knuckle
This life is too short; so double your hustle
So many people just dey wonder
Wonder ah ah
Wetin bring us together
Ye! Ye!
This na your right to be happy
Start your day with the vibe o
Aunty Anita no wan try to hear me
Ye ye!
She no wan hear me
I don talk tire she no want to hear me, wahala no dey pay o
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Aunty Anita ko gbo mi
Mode nsoro ko gbo mi
Mo fe soro ko gbo mi
Ma fimi sinu gbese
Mogbe!
Writer(s): Blessing Nduagwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com