クレジット
PERFORMING ARTISTS
Mujeex
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mujaheed Alkali
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Royaltee Beatz
Producer
歌詞
Uh yeah
You can use the door please
You can use the door please
E no easy to start your own
Dem go talk
Dem to try to pull you down
Dem go try to dey silence
Dem go try to dey block your shine o
Through it all me
I no too dey worry
Cause I know where
Where me i dey go
I get story
Story wey no funny
I no dey hurry
Cause my time dun come
It’s high time
It’s high time
For the change of a lifetime
(Vibe)
No be say e too easy yeh
No be say the process sweet yeh
Day to day i work and pray
I dey put hope say the hustle go pay
No be say e too easy yeh
No be say the process sweet yeh
Day to day i work and pray
I dey put hope say the hustle go pay
Through it all me
I no too dey worry
Cause i know where
Where me i dey go
I get story
Story wey no funny
I no dey hurry
Cause my time dun come
It’s high time
It’s high time
For the change of a lifetime
(Vibe)
Written by: Mujaheed Alkali