クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Precious Ndaawi
Songwriter
歌詞
They can't take away the energy
As u see me so I no get enemy
Make nobody come to bother me
Cos I no dey like make Dem stress e me oh eh
Steady on a low
Steady dropping jams
Steady on my grind
Working on my vocals
Where all my **** oh
When I dey hustle for my ego
Shey all of una been discharge oh
When I dey text Dem no reply oh
Tryna get the dough
You say don p
Amma biggie man
And am going global
It's been a long time coming
We been hustling for the chillz
So many short coming
I no for this life nobody self holy
But everyday of my life I just give God the glory
Cos na only God no as e dey be
So many thing when man eyes dun see
Cos everyday I dey on my knees
I just they pray the hope and believe
Dem be say Dem go dey for me
But when e red where Dem guys when I call my gees
They say table dey turn so I change my seat
If nor be God by now I for dey six feet
Just on a low
I know say very soon the young boy go blow
And na me go just dey murder all the show
Oluwa bless me u know as e dey go
Written by: Precious Ndaawi