ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Ejeh Alex Olofu
Ejeh Alex Olofu
Songwriter

歌詞

Woou
Wo Wo Wo ye
Call me lex aaha
If i dey
You dey
Money dey
We go dey alright
Everyday
I de pray
Make e pay
I no come for play
I knw say u already know
Say we come to stay
Na who say mi candle can't light
See we burning now
And we keeping de attitude now
Swear we can't go down huh
For the street we no believe luck oh
Omo na grace from jah ahh
Eledami oo
Gbo gbo gun ajee ma je ko mu mi oh
Eledami oo
Make my enemies no destroy me oh
Know your category
Make them no go talk say
U want gum body oo
I want dis big money
So every other day i got my fingers on keys yee
Dem talk say me i be holigan
Hypocrites everywhere
Nobody holy than
E no bad if i be prodigal
Cus we outchea every night
Nobody going back
I knw say i no be born again
But every night on my kneels
I dey pray fame
For this pain make i see de gain
If e go be e go be
Oluwa dey my game oo
Nobody wey holy pass oo
Say dem carry dagger
For their back oo
I no want come go de loose guard oo
So i go down and i pray to jah
Nobody wey holy pass oo
Say dem carry dagger
For their back oo
I no want come go de loose guard oo
So i go down and i pray to jah
Eledami oo
Gbo gbo gun ajee ma je ko mu mi oh
Eledami oo
Make my enemies no destroy me oh
Know your category
Make them no go talk say
U want gum body oo
I want dis big money
So every other day i got my fingers on keys yee
Omo na money i de find o
Buh na oyigiyigi
De gee person crown o
I de go hard
Every night i dey grind o
Ah no fit say i better pass another man
Omo na money i de find o
Buh na oyigiyigi
De gee person crown o
I de go hard
Every night i dey grind o
Ah no fit say i better pass another man
Nobody wey holy pass oo
Say dem carry dagger
For their back oo
I no want come go de loose guard oo
So i go down and i pray to jah
Nobody wey holy pass oo
Say dem carry dagger
For their back oo
I no want come go de loose guard oo
So i go down and i pray to jah
Eledami oo
Gbo gbo gun ajee ma je ko mu mi oh
Eledami oo
Make my enemies no destroy me oh
Know your category
Make them no go talk say
U want gum body oo
I want dis big money
So every other day i got my fingers on keys yee
Eledami oo
Gbo gbo gun ajee ma je ko mu mi oh
Eledami oo
Make my enemies no destroy me oh
Know your category
Make them no go talk say
U want gum body oo
I want dis big money
So every other day i got my fingers on keys yee
Written by: Ejeh Alex Olofu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...