クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Victor Bade Mokelu
Songwriter
歌詞
K Dreamboi turn on my mic
Story of my life
Story of life you know
Yo Mcnaijajajajaja
Yo Yeah
See
Story of my life
Story of my life
August TWO TWO EIGHTY SIX Story of my life
The day mama pushed me out her womb
Told me **** get paid
Nobody fit understand me
Back to my story you no fit understand me
I don cross many seas
Traveled overseas
Sold out many tapes
Climbed many stage
Squeeze A Star was a Hit
Traveled with no visa
Naija Mc Night life in Ibiza
I don fly many seas
Private small planes
No super story
Tried many things
You can't travel my planes
You need more prophesies
You know JODECI
Now come and see
I don build many houses
Buy dem overseas
I don eat with playaz
Wey get properties
Dress properly Roll in different Rollroyce
And I don proper And I don smart o
I dey dress fine And I don scatter
The boy cruising his jeep Omo e no scatter
Everywhere I go omo Eruku po gan
Dem dey bow omo Alaye po gan
Na plenty hustle Omo owu po gan
My **** dey dar Dem dey pop dar guns
When we coming zoom
We gon pop the guns
Yea am coming **** pop the gun
Them wanna test the vibe
Them wanna kill the shows
They wanna kill my shows
Omo na kilishi
**** plenty for back
They wanna back staging
We kicking Yea no KKK
No **** to see No cour-te-sy
Now we rock and roll On the front page
No body badder I love my privacy
See us in the SUV's Fully tinted
Hunger tested You don't wanna test o
Why you wanna test the vibe
Why you wanna steal my shows
**** in cage Scared just incase I show up
I caged them all
Finally snipped them
I wanna curse many ****
And I wanna cross them
We dey pop pop pop
Riding hiphop again
Trying muda-fuckas This is hiphop and game
(Ya Mc9JA this is hiphoppuray)
Yea naija Mc
We just Dey ropopopopopo Dey go
We must get am truly you know!
Written by: Victor Bade Mokelu