クレジット

歌詞

Sheybi them talk say fair is not life
And you dey you dey reason the ride
Guaranteed o is my vibe gan ni ye
Confirmed o is my hustle and the stride gan
Wetin you need o for the life
I know I can't do all but I go try to provide o ye iye ye
Shey you dey feel the groove
Steady I dey with you
Forget voice I fit to hype for you you
Odo
Love baby
Drive me crazy
My lady sweetie dumebiii
Will you stay with me
Will you stay with meeee
Promise say suitor go come
But you go dey with me ye iye
As you dey vibe gan ni
As you dey try to stay for the boy gan ni
It's your love
It's your love
Dey for my head
Dey for my head
It's your love wey I dey think of now
Shey you dey feel the groove
Steady I dey with you
Forget voice forget voice I fit to hype for you
Love baby love baby na na
Love baby love baby ee
Love baby
Drive me crazy
My lady sweetie dumebiii
Will you stay with me
Will you stay with meeee
Promise say suitor go come
But you go dey with me ye iye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...