クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Michael Ikenna Ogbonna
Michael Ikenna Ogbonna
Songwriter
Richard Gbenga Oki
Richard Gbenga Oki
Songwriter

歌詞

Every other God be Counterfeit
Na you wey set me upon my feet
Wetin I go gain if I no serve you
Though a thousand may fall on my left hand
And ten thousand upon my right
You showed me love to the moon and back
I've got confidence in you
I put my trust in you
Nobody loves like you
I've got Confidence in you
I put my trust in you
Nobody loves like you Lord
I've got Confidence in you
I've got Confidence in you
I've got Confidence in you
I've got confidence in you
Confidence
Confidence yo
I don give my all no be joke yo
Confidence yo
This na legit bro and e choke yo
Plenty plenty truth
No be lie o no Pinocchio
I got confidence in you
Sey when e good or bad I dey
I got confidence in you
So when I step I step in you
Olorun
There's nothing you can't do
Big big God
Baba mi e to bi
You're in charge
Can't explain it
I go dey praise you jare
I've got confidence in you
I've got confidence in you
I've got confidence in you
I've got Confidence in you
Written by: Michael Ikenna Ogbonna, Richard Gbenga Oki
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...