album cover
Rollam
album cover
Rollamは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年5月18日にProtect Artist EntertainmentによりリリースされましたAfrolypso - EP
アルバムAfrolypso - EP
リリース日2022年5月18日
レーベルProtect Artist Entertainment
BPM109
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

As I see ukwu, I want to faint oh
The way she dance, indicate oh
She say make I come jụkwaa ese ya o, nah nah
Make I no dey hesitate oh
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land
She tell me say her name be Cynthia oh
Before I say, o yipụkwa efe ya oo
But, I no wan implicate oh, nah nah (Chai!)
This is getting complicate oh
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada
Hollam, rollam
Hollam, rollam
Written by: Matthew Mbadi

Loading...