album cover

Some More

8Afro-Beat2022
album cover
Some Moreは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年6月18日にVintageMusicGroupによりリリースされましたPhase I
アルバムPhase I
リリース日2022年6月18日
レーベルVintageMusicGroup
言語English
BPM109
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Yea
Whoa
Yea
Soundgahd again oh eh
Ahh
Chee
Arissa this toxic love
I want oh some more
Make I plug am
For your sucket oh some more
I wanna give you things
Weh no go expire some more
So make you show me love
Show me love some more
Ma woman woman
African woman you be some more
Make I plug am
For your sucket oh some more
I wanna give you things
Weh no go expire some more
So make you show me love
Show me love some more
Oh ma geh no be lie
No no no say I need you yeah
No be lie no no you know say I want you
Oh ma geh no be lie no no
Cause I want de your system
And I want de where you de
Oh oh
Yea she
Running in my head like a speedometer
Yea
No be burna boy but I kilometer
Yea
Give her sugar stick
She go tell her mother
She go tell her father
Say I give am faya
She
Running in my head like a speedometer
Yea
No be burna boy but I kilometer
Yea
Give her sugar stick
She go tell her mother
She go tell her father
Say I give am faya
Gbesse
Arissa this toxic love
I want oh some more
Make I plug am
For your sucket oh some more
I wanna give you things
Weh no go expire some more
So make you show me love
Show me love some more
Ma woman woman
African woman you be some more
Make I plug am
For your sucket oh some more
I wanna give you things
Weh no go expire some more
So make you show me love
Show me love some more
Eh
Some more oh baby some more
I wanna de your system
I wanna de your system some more
Eh
Some more oh baby some more
I wanna de your system yeh ehh
Soundgahd
Written by: Immanuel E

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...