album cover
Bacon
album cover
Baconは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年10月14日にBGLによりリリースされましたLove or Something Like That - EP
2022年10月14日
レーベルBGL
言語English
BPM
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Whine pon you down
And give you some sugar
Give you some (P e a r l C a r d y)
Give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
Lockdown
You and me together
Something spiritual
Keep the fire burning
Nothing go quench am
We get understanding
Nothing between us
So tonight me I need someone
Someone wey go hold me tight
Someone wey go do me right
Me nuh someone wey go waste my time
Sey we no go fit break up
The way I love you me I get no measure
Shey you dey feel the vibration
Watagwan boy sweet love like a bacon
Sey we no go fit break up
The way I love you me I get no measure
Shey you dey feel the vibration
Watagwan boy sweet love like a bacon
Whine pon you down
And give you some sugar
Give you some
Give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
Give you some
Give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
Just wan make you know sey I dey for you
Aaaaahhh
Just wan make you know sey I’m into you
Aaaaaahhh
Sweet love wey no get wahala
I don’t want no more drama
So tonight me I need someone
Someone wey go hold me tight
Someone wey go do me right
Me nuh someone wey go waste my time
Sey we no go fit break up
The way I love you me I get a no measure
shey you dey feel the vibration
Watagwan boy sweet love like a bacon
Sey we no go fit break up
The way I love you me no get a no measure
shey you dey feel the vibration
Watagwan boy sweet love like a bacon
Whine pon you down
And give you some sugar
Give you some
Give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar Give you some
Give you some sugar
Whine pon you down
And give you some sugar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...