album cover
Generation Failed me
135
Afro-Beat
Generation Failed meは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年9月30日にAsh Nation MusicによりリリースされましたGeneration Failed me - Single
album cover
リリース日2022年9月30日
レーベルAsh Nation Music
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM96

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Abdul A Idris
Abdul A Idris
Songwriter

歌詞

Generation Failed Me
Yeei oh nananannanana
Oh nannanananaa
Waise men
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeeiiieee
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeiee
I no be perfect don't get me wrong
I just dey speak out to fill the wrong
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeeiii
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Generation fail me eeei
Dem fail me eei
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Written by: Abdul A Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...