ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Brown
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Breezy
Producer
歌詞
[Verse 1]
Oh no no no, ye ye
Oh no no no, yeah yeah
Dj Breezy on the beats
Oh no no no, yeah yeah
[Verse 2]
Oh everything I need
I dey get cause I get money
All the girls follow me
'Cause of the money they want fuck with me
Nobody flex on me
For my area I be the gee
And if you don't know
I go do am again make you see
[Verse 3]
I be billionaire, dadadada o, dadadada o
And if you see me in my agbada gbada gbada gbada
You can call me oga oga o, oga o, oga o
I be billionaire, dadadada, dadadada
[Verse 4]
You can me Alhaji
Chilling for the in beach labadi
Pull up in a Rover Rari (Ferrari)
Badman watch nobody (Watch nobody)
Abrantepa mesi dwa mu, me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
Me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
Me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
[Verse 5]
Oh everything I need
I dey get cause I get money
All the girls follow me
'Cause of the money they want fuck with me
Nobody flex on me
For my area I be the gee
And if you don't know
I go do am again make you see
[Verse 6]
I be billionaire, dadadada o, dadadada o
And if you see me in my agbada gbada gbada gbada
You can call me oga oga o, oga o, oga o
I be billionaire, dadadada, dadadada
[Verse 7]
Call me billionaire
'Cause I get money
I just dey chop am nyafo nyafo, I just dey chop am nyafo nyafo
I be billionaire
And I get money
And I just dey chop am nyafo, nyafo, nyafo, nyafo, nyafo, nyafo
Abrantepa mesi dwa mu, me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
Me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
Me wɔ sika bebree wɔ me bɔtom mu
[Verse 8]
I be billionaire, dadadada o, dadadada o
And if you see me in my agbada gbada gbada gbada
You can call me oga, oga o, oga o, oga o
I be billionaire, dadadada, dadadada o
Written by: Kelvin Brown