クレジット
PERFORMING ARTISTS
Sileboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayama Sunny
Songwriter
歌詞
You be jugde
Me i do good dem dey judge
Me i eat food dem dey judge
Anything i do you dey judge (You dey judge )
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge me (Dey judge)
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge iyo (Dey judge)
Small food wey i chop
Small food wey i chop
You won put me for cross
You won put me for cross
All over the street
All over the street
For my matter dem dey put am for repeat (Dem dey put am for repeat)
Make dem jakpa
Fire fire
Make dem go far
Make i dey fine
Plenty enemies
Plenty enemies...
You be jugde
Me i do good dem dey judge
Me i eat food dem dey judge
Anything i do you dey judge (You dey judge )
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge me (Dey judge)
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge iyo (Dey judge)
See dem dey talk anyhow
See dis people dem dey yarn anyhow oh oh
See dem dey talk anyhow
See my people dem dey talk anyhow oh oh
See dem dey judge my matter
East to the west dem dey knack my matter
But me i no dey bother
becos i know say dem dey yarn okpata
Dem say Jovin don do dis
Jovin don do dat o
Dem say Sileboi don do dis
Sileboi don do dat o
Dem say i too dey follow woman o
I too dey knacker woman o
Anything wen i do dem go talk i no gbadun o
Wen i enter de party i still dey cause problem
Wey all de girls oya bend show dem
You be jugde
Me i do good dem dey judge
Me i eat food dem dey judge
Anything i do you dey judge (You dey judge )
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge me (Dey judge)
Make you judge iyo
My God self go judge you
As you dey dey judge iyo
As you dey dey judge iyo (Dey judge)
Written by: Ayama Sunny