クレジット

PERFORMING ARTISTS
Aaronleethefirst
Aaronleethefirst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aaron Udeh
Aaron Udeh
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Suddensmoke
Suddensmoke
Mixing Engineer
Texjam
Texjam
Producer

歌詞

Tel me say
Aaronleeee
Shea them say to get money you must to know person
Shea them say to get money you must to know person
Shea them to get money you must to know person oh
Tell them say i get this money i no know person
All man for himself yo ahh
No time to dey waste yo ahh
Put your trust in your God oh
Forget wetin them talk
Now we chilling in the bendo
With the money for hand them go below
Marathon In no go slow
Na oluwa na pick my call oh
Hmmmm ehn
I’m back again with a grand style everybody shake and if you see my face
Looking so fresh every night and daily
Ooh oh
Everyday and night
Back inna the days money no dey
Grinding all night make i get this pay
Sometimes i feel like I’m stuck in the pipeline
So many things wey dey make me wonder
This kind of thing don dey make me maya
But sure i go take am higher
You know move cause I’m legendary
Me no be jay jay c
Sipping my Hennessy
Bling bling on my diamond ring ring
Shea them say to get money you must to know person
Shea them say to get money you must to know person
Shea them to get money you must to know person oh
Tell them say i get this money i no know person
All man for himself yo ahh
No time to dey waste yo ahh
Put your trust in your God oh
Forget wetin them talk
Now we chilling in the bendo
With the money for hand them go below
Marathon In no go slow
Na oluwa na pick my call oh
I give them kpe
I give them ma
Today today something go marajar
The girl say she want to lash o
Me i go dey give am cocumber
Oya Margaret Oya go crazy
I pull up in the Mercedes
Say no to bad energy
Good vibe on the frequency
All man for himself yo ahh
No time to dey waste yo ahh
Put your trust in your God oh
Forget wetin them talk
Now we chilling in the bendo
With the money for hand them go below
Marathon In no go slow
Na oluwa na pick my call oh
Shea them say to get money you must to know person
Shea them say to get money you must to know person
Shea them to get money you must to know person oh
Tell them say i get this money i no know person
All man for himself yo ahh
No time to dey waste yo ahh
Put your trust in your God oh
Forget wetin them talk
Now we chilling in the bendo
With the money for hand them go below
Marathon In no go slow
Written by: Aaron Udeh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...