クレジット

PERFORMING ARTISTS
Jindumusic
Jindumusic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otulugbu Chukujindu Patrick
Otulugbu Chukujindu Patrick
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Deekeh
Deekeh
Producer

歌詞

I woke up like fuck and how can I get some money today
'Cause ever since I was born my mother e no get money
And my father e no get money
E been me and my self
And all my friends and the ones wey dey support me
And all the things I dey do by myself, oh
And I dey thank God for life
How me take dey survive, me no know oh
Plenty a lot wey dey go through me
'Cause if I yan, bro you feat laugh me
Sometimes me I no understand
How can I be broke when I sabi sing like this
Omo me self dey pray for me
And my **** dey show support
Only me dey watch myself dey come
I'm crushing on my goals in life
I keep making moves in silence
Real life, I keep it hundred
Only me dey watch myself dey come
I'm crushing on my goals in life
I keep making moves in silence
Real life, I keep it hundred
On top my hustle mama call me, call me, no be today
And even if I'm dying, I tell her I'm fine
I no want make she sad, I dey on top my grind
Make I bring money, make my family fit shine
As the money go fit come, I dey fine
And if e come, I go call all my friends and my family
Name your problems one by one
Make I start dey solve them all
And I dey thank God for life
How me take dey survive, me no know oh
Plenty a lot wey dey go through me
'Cause if I yan, bro you ft laugh me
Sometimes me I no understand
How can I be broke when I sabi sing like this
Omo me self dey pray for me
And my **** dey show support
Only me dey watch myself dey come
I'm crushing on my goals in life
I keep making moves in silence
Real life, I keep it hundred
Only me dey watch myself dey come
I'm crushing on my goals in life
I keep making moves in silence
Real life, I keep it hundred
Written by: Otulugbu Chukujindu Patrick
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...