クレジット

PERFORMING ARTISTS
John Golden
John Golden
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel John Elaigwu
Emmanuel John Elaigwu
Songwriter

歌詞

It's a beautiful morning
Morning
Good morning
Another day don break again
Another time don come
Forget about yesterday
Today is a brighter day
No comot that smile for your face
Forget wetin them do you
Yesterday
Day don Break
Oya make we wake,
Mama and Papa
Make we relate today
E no matter if brother no like you
No let am weigh you down
Put that brave shield on
No let hate take over you
As you go out
Favour and Blessings go de follow you
Follow you
Make you no envy another man
For in you na tar wey go shine
Day don break
Oya make we wake
Mama and Papa
Make we relate today
E no matter if brother no like you
No let am weigh you down
Day don Break
Oya make we wake
Mama and Papa
Make we relate today
E no matter if brother no like you
No let am weigh you down.
Oooooooooooooooh!
Oooooooh
Good morning to you
Written by: Emmanuel John Elaigwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...