クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ayomide Jolaoluwa
Emmanuel Ayomide Jolaoluwa
Songwriter

歌詞

As I dey work I dey pray
Make the money come to my way e eh
Say when the hustle go pay
Cos I've been steady grindin' everyday e eh
I don try I don try
E be like make I give up omo boy you don try
I no fit lie I don cry
So many times wey my pocket don dry
But I kept on believin'
Judas be snitchin'
Steady on my grind I no let them deceive me
Cos if they tell you say e easy na set up
Don't mind them make you hustle then u lock up
Smile for your front for your back dem dey fuck up
Do like say you fall make you see who go turn up
People wey you call blood gan won ma salo
Won ma salo ani won ma salo
I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
I just dey laugh this matter
Friend wey I think say na him be my brother
I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
i wanna make this cheddar
One man Mopol me I stand like soldier
Ye yea
Oh my brother
I say me I stand like soldier
Oh my brother
I say me I stand like soldier
Mama dey pray for me
I must to make money
You know your story son please meditate on it
I gat my eyes the
It's on my mind gan ni
Mo ni la ti kore dele
I bet my life on it
Mama dey pray for me
I must to make money
You know your story son please meditate on it
I gat my eyes the
It's on my mind gan ni
Mo ni la ti kore dele
I bet my life on it
I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
I just dey laugh this matter
Friend wey I think say na him be my brother
I fit dey yarn you the matter
But you no fit feel my pain o brother
i wanna make this cheddar
One man Mopol me I stand like soldier
Ye yea
Written by: Emmanuel Ayomide Jolaoluwa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...