album cover
Focus
album cover
Focusは、アルバム『{albumName}』の一部として2023年1月27日にEavesdrop RecordsによりリリースされましたBack from the Moon - EP
2023年1月27日
レーベルEavesdrop Records
言語English
BPM114
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

Yh yh yh yh
Yh yh yh yh
Yeahhh ahh
It’s Rukky Great
You know the way
Like they say
I no come here to come look Uche face oo
I go by the name
Rukky Great
I’ll be shutting down the show all the way oo oo
 
Focus
Shey dem see me now
Them wanna focus
Alaye no form
No disguise
You go chop reform
Omoge turn up
Party don start
Oya make you turn up
Aye
On God
Jay blessings keep me on top
Come alive
This groove make you come alive
E juicy pass 5 alive
The kind of thing that I like
Yh yh
Fall aside
Bad energy fall aside
I know my real G’s for life
The real ones
No fake
 You know the way
Like they say
I no come here to come look Uche face oo
I go by the name
Rukky Great
I’ll be shutting down the show all the way oo oo
 
Focus
Shey dem see me now
Them wanna focus
Alaye no form
No disguise
You go chop reform
Omoge turn up
Party don start
Oya make you turn up
Aye
On God
Jay blessings keep me on top
Normal
Abeg make you normal
Make you no Dey bother
Bother for my ****
Ahh
Informant
You wan give me format
I no how you corner
Take am pass my shoulder
Give dem
I’ll be giving drips away
Like it’s a giveaway
Yh yh
You’ve been catching trips again
I know you want to gain
Follow the leader
Follow the ladder
You know I’m a winner
You know the way
Like they say
I no come here to come look Uche face oo
I go by the name
Rukky Great
I’ll be shutting down the show all the way oo oo
Focus
Shey dem see me now
Them wanna focus
Alaye no form
No disguise
You go chop reform
Omoge turn up
Party don start
Oya make you turn up
Aye
On God
Jay blessings keep me on top
Normal
Abeg make you normal
Make you no Dey bother
Bother for my ****
Ahh
Informant
You wan give me format
I no how you corner
Take am pass my shoulder
Written by: Oghenerukevwe Great Atikpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...